Ayra Starr

Afrobeats/R&B

Born June 14, 2002 in Benin

ayrastarr.com

SnMnMeVnMaJpStUrNpPlChr
TrCnTrCnGmGmTrCA*Cp*Sc*Sg*

Chart | Legend | Astrology | Fundamentals| Notation| Objective

Starchain Legend
FireAr: Aries   Lo: Leo   Sg: Sagittarius
Fire-EarthAT: AriesTaurus   LV: LeoVirgo   SC: SagittariusCapricorn
EarthTr: Taurus   Vr: Virgo   Cp: Capricorn
Earth-AirTG: TaurusGemini   VL: VirgoLibra   CA: CapricornAquarius
AirGm: Gemini   Lb: Libra   Aq: Aquarius
Air-WaterGC: GeminiCancer   LS: LibraScorpio   AP: AquariusPisces
WaterCn: Cancer   Sc: Scorpio   Ps: Pisces
Water-FireCL: CancerLeo   SS: ScorpioSagittarius   PA: PiscesAries

*Birth location/time may be inaccurate (but sufficient for astrological purposes). Courtesy of masteringthezodiac.com

Ayra Starr - Rush

Sabi girl no dey too like talk, Animals dey in human form, Padi man nobody like work, But you must hustle if you wan chop. E no finish, dem wan fight us, If them dey run them no fit catch up, I no dey form say I too righteous, No come dey form say you too like us. Me no getty time for the hate and the bad energy, Gat mi mind on my money, Make you dance like Poco Lee, Steady green like broccoli. Steady on my grind no won hear what they want telly me, Kudi na my fantasy, Dem won dey check if my tap e no rush. But e dey rush, E dey rush well well, E be much, Na God dey make my tap e dey rush, The kind money we touch. E dey rush, E dey rush well well, E be much, No be hype everybody dey crush, There's no dulling with us. Jofunmi Japata, I dey go Ghana, You never touch, You dey form papas, Which kind money we never see before, Kosi elomi, gat me feeling I'm the one. Ajeh, Ajeh ajeh, Can never take my cake away, Ajeh, You can’t count my grace, I just dey my lane, My lane. Me no getty time for the hate and the bad energy, Gat mi mind on my money, Make you dance like Poco Lee, Steady green like broccoli. Steady on my grind no won hear what they want telly me, Kudi na my fantasy, Dem won dey check if my tap e no rush.